Chelsea vs LAFC: Fifa club world cup 2025 group standing, results and fixtures

trophy

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Di competition dey happun for 12 stadiums for di US

Di new format Fifa club World Cup don start for di United States of America among 32 clubs.

Bifor di competition na among seven teams, wia dem dey play am every year, but now di tournament go happun every four years.

Ogbonge clubs for di world dey participate including Chelsea, Manchester City, Bayern Munich, Real Madrid, Paris Saint Germain and odas from di oda continents including Lionel Messi im Inter Miami.

Di competition begin on 14 June and e go kontinu till di final wey go happun on 14 July 2025.

Matchday 1 results

  • Inter Miami 0 – 0 Al Ahly
  • Palmeiras 0 – 0 FC Porto
  • PSG 4 – 0 Atletico Madrid
  • Bayern Munich 10 – 0 Auckland City
  • Botafogo 2 – 1 Seattle Sounders

Fifa club world cup fixtures

Fifa club world cup fixtures

Wia dis foto come from, BBC Sport

Fifa club world cup Table

GROUP A table

Wia dis foto come from, BBC Sport

Group B table

Wia dis foto come from, BBC Sport

Group C table

Wia dis foto come from, BBC Sport

Group D table

Wia dis foto come from, BBC Sport

Group E

Wia dis foto come from, BBC Sport

GROUP F

Wia dis foto come from, BBC Sport

Group G

Wia dis foto come from, BBC Sport

GROUP H

Wia dis foto come from, BBC Sport

https://ichef.bbci.co.uk/news/1024/branded_pidgin/9e4a/live/34455d00-4a9c-11f0-9471-e380f647874e.png

2025-06-16 10:26:27

Leave a Comment